Wetin remain na only di cloth wey e wear, Ezzeldin Hassan Musa Shaken wey im eye don see shege describe di brutality of Sudan Rapid Support Forces (RSF) as di paramilitary group take control of ...
Di police officer wey fire di shot wey kill teenager for Ibadan don chop arrest. Oyo State Police Command say dem dey investigate one incident wey claim di life of di young boy for Ibadan. Di police ...
Di female corp member wey some vigilante group bin assault and tear her clothe for Anambra don come out to tell her own side of di story of wetin happun. Operatives of di Agunechemba security for ...